Tested, Approved & Trusted Lyrics by Burna Boy | Full official mp3 lyrics

25
Views

Burna Boy Lyrics

Tested, Approved & Trusted is one of the standout tracks from Burna Boy’s I Told Them album. Dive into the full lyrics below and feel the energy for yourself.

Burna Boy – Tested, Approved & Trusted Lyrics

Intro
Baby, don’t whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feeling like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me

Chorus
Baby, don’t whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feeling like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me

Post-Chorus
Ehen, we, huh
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, trusted

Verse 1
Inna di middle of all of these beautiful girls in the world
Wey dey dance on the floor
As dem don manya na to bend am
Me I just want sempe for the centre
Baby, gyrate your waistline, roll it now
No slow down, just bring am, to me now
Submit am, no teasing, yeah

Chorus
Baby, don’t whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feeling like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me

Verse 2
Wan jasi
The way you do fantastic
Have to put on glasses
Make you no blind me with this your body
When I see you whining fi di wall
Make me want to turn into the wall
Make me feel like we no dey for real life
Everything nice where you are

Chorus
Babe-baby, don’t whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feeling like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me

Post-Chorus
Ehen, we, hey
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, trusted