...

OMO Lyrics by Vorstar | Full official mp3 lyrics

Vorstar Lyrics

Vorstar brings the heat with OMO, a pulsating Afro-pop anthem that effortlessly blends street energy with feel-good melodies. The track showcases his versatility, fusing catchy hooks with relatable lyrics that speak to ambition, hustle, and self-worth.

As one of the rising voices in the Nigerian music scene, Vorstar delivers a track that’s both club-ready and playlist-friendly. OMO has quickly gained traction for its infectious rhythm, relatable storytelling, and sleek production.

If you’re into vibey anthems that lift your mood and make you move, this one belongs on your playlist.

Vorstar – OMO Lyrics

Panadol
E nor go cure the headache dem go get
For my matter
Mmm
And everyday
Eh

We nor dey ever stop, we elevate
Stacking paper
Oooh
Back to sender
Bad energy go tire
The kinda life we living
Every other night dorime
Ice on me dey like Fiji water
I nor dey feel pressure rara
From Cape Town to Sweden
Na God wey dey give me rhythm

I've been trying to get it on my own
On my own
Spending money on the low
On the low
Cause I know say people come and go
Come and go
Na why I dey like dey on my own
On my own
I've been trying to get it on my own
On my own
I'd be blowing money like blow blow
Like blow blow
Cause I know say people come and go
Come and go
Na why I dey like dey on my own
On my own
On my own oooh

Na only God I get to call
That's why when I dey for church
I dey praise with my all
Thank you baba God ooh
Cause wetin man see for this life
If I talk dem go think say na lie
Many times man nor get shingbain
But I still walk with a smile

Rara
Bad energy go tire
The kinda life we living
Every other night dorime
Ice on me dey like Fiji water
I nor dey feel pressure rara
From Cape Town to Sweden
Na God wey dey give me rhythm
I've been trying to get it on my own
On my own

Spending money on the low
On the low
Cause I know say people come and go
Come and go
Na why I dey like dey on my own
On my own
I've been trying to get it on my own
On my own
I'd be Blowing money like blow blow
Like blow blow
Cause I know say people come and go
Come and go
Na why I dey like dey on my own
On my own on my own oooh
On my own
On my own
Spending money on the low
On the low
Cause I know say people come and go
Come and go

Na why I dey like dey on my own
On my own
I've been trying to get it on my own
On my own
I'd be blowing money like blow blow
Like blow blow
Cause I know say people come and go
Come and go
Na why I dey like dey on my own
On my own on my own oooh