
Falz & Majeeed – Old Soja Lyrics
Experience the lyrical depth of Falz and Majeeed in Old Soja, the third track off The Feast album. This thought-provoking collaboration blends clever wordplay with a catchy beat. Read the lyrics below and sing along!
Lyrics: Old Soja by Falz & Majeeed
Old Soja neva die (manana)
Omo make I give you reason why (manana)
I get coconut head long time (manana)
Since 1990 Abacha time
Tell Salewa (Omo)
So fun pe mo gbe ere mi de (Omo)
Ori Ade o kin sere (Omo)
Omo na big man move we dey make (Omo)
No retreat no surrender
O di Dan Dan
Hands in the air now
O di Dan Dan
You for let my people go
O di Dan Dan
Before alarm go blow
Wahala
Roborobo
Oh oh oh
O di Dan Dan
Orororo
Oh oh oh
O di Dan Dan
Korondo
Oh oh oh
O di Dan Dan
Ki Lon to oh
O di dandan
Old Soja neva die
If you check am you for vet am
You go realize
Omokomo, Omo olowo you dey visualize
Iyawo e she go get am I dey sympathize
Woman I 'll give you the bulalala
Give dem them warning say we dey come (fada)
We got you surrounded now ain't no way to run (yepa)
And we no dey fear uniform man wey carry gun
Kon woran kon de pada lo jise fun daddy won
Man ah pull up in a Classico Toyota Celica
Americana meji Legbe mi Sherniqua Sherniqua
Awon Temi se pada de lati Genena Geneva
Oo de ni fe ba wa ja, awa o tie kin s'awada
Old Soja dey for rain sunshine and harmattan
Old Soja ready lay down him life for fatherland
Old Soja wey don die many times o pada wa
Shey yen lo fe s'eru ba
Ko wa necessary sir
No retreat no surrender
O di Dan Dan
Hands in the air now
O di Dan Dan
You for let my people go
O di Dan Dan
Before alarm go blow
Wahala
Roborobo (ati soji)
Oh oh oh
O di Dan Dan
Orororo
Oh oh oh
O di Dan Dan
Korondo
Oh oh oh
O di Dan Dan
Hot Posts
Ki Lon to oh
O di dandan
New era
New era
New era
Comments 0