Meet 4 Corner Lyrics by Lasmid & TML Vibez | Full official mp3 lyrics

Lasmid and TML Vibez Lyrics

Meet 4 Corner is the second track off Lasmid and TML Vibez’s collaborative project, Sweet Songs 4 You. This mid-tempo Afrofusion song showcases both artists’ unique vocal strengths and lyrical chemistry. With themes revolving around romantic pursuits, emotional crossroads, and street love, the lyrics are raw yet relatable—delivered with smooth melodies and a laid-back beat. Whether you’re a fan of Ghana-Nigeria crossovers or just enjoy melodic storytelling, this song delivers a memorable musical experience. Explore the lyrics below and vibe along.

Lasmid & TML Vibez – Meet 4 Corner Lyrics

Oh beautiful girl, you know make me feel so happy
Your body make I de go wild, Odo eh
Skin tight and I know you no know how much you mean to me yeah
Your body make I de go mad oh

Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side

Uhh uhh
Pretty pretty
You do me freaky freaky
Mi o ma loju meji
Oooo ooo my baby
Shey make I lap your side
Boti e je last supper, shogbo
So mo pe star boy lawa
Won da duro
Ma lo ja
Oh baby shine your eye, shine your
Me no fit shine your light
Ashabi sha dollar
Oga duro
Malo ja
Malo ja
Malo ja
Malo ja rara

Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side