
Peeray Lyrics
Step into a realm where soul meets poetry with the meaningful and uplifting lyrics of Peeray‘s soul-stirring track, Holy Ghost. Let the words inspire you—read the full lyrics below.
Peeray – Holy Ghost Lyrics
I no dey hate
I no dey wish another man to fall down (fall down ye)
Any problem wey I face
Call on Jah to solve am (solve am )
I no dey put sugar for matter
How e be I go talk am (talk am eh)
Carry your cross run your race
If not you go suffer (suffer ah ah )
Holy Ghost (fire)
Take my soul (higher)
I wan dey give (baba)
I no wan dey borrow (rara)
This matter e dey pain me oh (ga ga oh)
but after God e be God again
Holy Ghost (fire)
Take my soul (higher)
I wan dey give (baba)
I no wan dey borrow (rara)
This matter e dey pain me oh (ga ga oh)
But after God e be God again
Zero competi, Obi
No competi
Obi 1 by 1
Obi
Obi kolobi
Obi
I commoti body, Obi
If no be money, Obi
Yo yo yo
After God e be God again
Zero competi, Obi
No competi
Obi
1 by 1
Obi
Obi kolobi
obi
I commoti body
Obi
If no be money
Obi
Yo yo yo
After God e be God again
Holy water for my day ones
Pray we no go lose (lose)
My brother hype yourself
If dem no gree hype you
Believe in you
My brother trust nobody
Life e delicate
Friend Dey killy friend
For this jungle where we dey
Dem say joy is coming
I pray say joy go stay
Oh oh oh
Oh oh oh
On my knees I pray
Holy Ghost (fire)
Take my soul (higher)
I wan dey give (baba)
I no wan dey borrow (rara)
This matter e dey pain me oh (ga ga oh)
But after God e be God again
Holy Ghost (fire)
Take my soul (higher)
I wan dey give (baba)
I no wan dey borrow (rara)
This matter e dey pain me oh (ga ga oh)
But after God e be God again
Zero competi, obi
No competi, Obi
1 by 1, Obi
Obi kolobi
Obi
I Commoti body
Obi
If no be money
Obi
Yo yo yo
After God e be God again, zero competi
Obi, no competi
Obi, 1 by 1
Obi
Obi kolobi
Obi
I commoti body
Obi
If no be money
Obi
Yo yo yo
Hot Posts
After God e be God again
Hands inna the air
Hands inna the air
Another day
Another dollar
I no get time for wahala
Comments 0