
Ayo Maff Lyrics
“Hello” is the eighth track on Ayo Maff’s breakout debut album, Prince Of The Street. This song blends streetwise charm with emotional expression, as Ayo Maff delivers bold, catchy lyrics layered over a danceable beat.
From its memorable chorus to its relatable verses, Hello reflects the artist’s melodic Afro-fusion style and confident storytelling — capturing the attention of fans across Nigeria and beyond. If you’re looking for a song that’s both energetic and replay-worthy, this is it.
Read and sing along to the complete lyrics of Ayo Maff – Hello below.
Ayo Maff – Hello Lyrics
Say this love is magic
I'm not living lavish
I Dey manage money
I Dey call my baby Onyeoma
I like your body
Orin di owo
Orin di Ola
Lo jen wa dupe
I miss my lover
She relocate go yankee
Hello hello hello
You no dey online
Baby hello o
Hello hello hello
I no see your post
Baby hello o
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa
Ah for gate
Weytin Musa never see
For money
Nothing wey I no fit do
Longetivity I pray for longeti
Aloyin lohun omo owo
Mo tu ti de
Tell dem say I Dey lock in
Mo dem Jara mo
To my ex I say fuck you
I don move on…
Take paracetamol meji for my headache
I've been trying I stopped smoking igbo
Hello hello hello…
You no Dey online
Baby hello o
Hello hello hello…
I no see your post
Baby hello o
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa
Mon je aye Lori Omi
Oluweri magbojo o
Mon je aye Lori omi
Oluweri magbojo o