
Kojo Blak, Joeboy, King Promise and Kelvyn Boy Lyrics
Get ready to sing along! Kojo Blak's hit Excellent got a remix boost from Joeboy, King Promise and Kelvyn Boy, check out the lyrics below and experience the exciting fusion of their musical styles.
Kojo Blak, Joeboy, King Promise & Kojo Blak – Excellent Remix Lyrics
Only you bad affi hit my chest hmmm
Your back asset
E no dey make my jumba rest hmmm
Oh mi simarjorley
Bani oba ti mi kpongɔ nɔ
Baby Gongo Aso
You dey see am
You no fit kill am for my head
I need to know where you dey
Oya send me your locá cá
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
I need to know where you dey dey oh
Oya send me your locá cá
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
Come cool my heater
Excellent
Excellent oh
Excellent
Excellent
You go put me for emergency
Shorty Excellent
Excellent oh
Excellent
Excellent
You go put me for emergency
Every time I see you, I say "wow"
Omaema, you dey make me wanna shout
Oh, for your matter, I go do partial
Go get anything you want
You can take my black card
Abena make you whine your waist
Your fire dey burn, and me no wan cool it
Call me anytime, whether night or day
If I be the gun, na you be the bullet o
Oreke gbe sun mo mi
Wa su mo mi
My love o
Touch my body, make I rock your body
Till the early morning, nonstop
Heavy loving
Oreke gbe sun mo mi
Wa su mo mi
My love o
Touch my body, make I rock your body
Till the early morning, nonstop
I need to know where you dey
Oya send me your locá cá
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
I need to know where you dey dey oh
Oya send me your locay cay
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
Come cool my heater
Baaha mi noko
Ni mihu maha bo noko
Feemo mi noko
Ni milke Ishika fee aha bo
Oha mi kpokpo ke ji mina osen kpokpo
Tsi beenke mi awula twe ben mi ehh obaa
Her body 10 over 10
You cannot touch that
You cannot touch that
Body so thin, girl your waist
They cannot match that
They cannot touch that
Face card can never decline
They cannot touch that
From Monday straight to Sunday
I go put you for emergency
Oh excellent, excellent oh excellent
Hmm excellent
You go put me for emergency
Shorty Excellent
Excellent oh
Excellent
Hmm
Excellent
You go put me for emergency
Girly I need you
You make a man feeling you
All I want is you
Oya tell me what I no fit do
I dey eye you
Whatever you want, I go give you
Oh my baby boo
24/7 girl I′m ready
Body setti
Kotomashi
Famami baby
Wanna do many things
Very crazy
Now she telling me say she be Gen Z
She rocking Fendi
Pull up in a Benzi
Bum bum dey Offend me when she bending
You go put me for emergency