THIS WEEK'S TRENDS

Beautiful Lyrics by Spyro | Full official mp3 lyrics

Cover Art For Beautiful Lyrics by Spyro

Spyro Lyrics

Embrace the blend of emotion and melody with the heartfelt lyrics of Spyro’s soul-stirring track, Beautiful. Let the words move you as you sing along to this captivating hit.

Spyro – Beautiful Lyrics

Spyro
Lo lo lo lo
The Angels are singing
Beautiful
Chocolate oh
Beautiful
Black skin caramel oh
Beautiful
Bio bio bio
Beautiful
The angels are singing
Beautiful
You dey hot, the sun dey beef you gan
Beautiful
Other girls are crude, you're refined
Beautiful
Orekelewa
Beautiful

You dey make all dem guys dem crushing
And dem girls dem wanting
This your pretty body
You know say heaven sef endorse it
Baby don't stop fronting
This your pretty body
Check my status
Na you I dey post for my status
Only you I wan drive for my brabus
And I want make you dey for my caucus
Oya wa gbo o
All of these girls dem dey wait make you jabo
But na you wey I want for my caucus
Pretty body

Hot Posts

The angels are singing
Beautiful
Chocolate oh
Beautiful
Black skin caramel oh
Beautiful
Bio bio bio
Beautiful
The angels are singing
Beautiful
You dey hot, the sun dey beef you gan
Beautiful
Others girls are crude, you're refined
Beautiful
Orekelewa
Beautiful

Comments 0

Related