
Doncarta Lyrics
Doncarta‘s latest release, Ahead, brings high energy and powerful lyrics that will have you hooked from the first listen. Read the full lyrics below and vibe along to this hit track.
Doncarta – Ahead Lyrics
I been dey agree on solo
Shayo don dey carry me dey enter make we kpo kpo
Everyday on the streets like popo
If we sight figure 8 we carry her go lungu
Now my retina dey cha bra bra bra bra
No go let opportunity pass my side ooo
Highway elevate I Dey go
Omoh jaye orimi Omoh iyami you know the story oo
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Me wan drink to stupor
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Me wan drink to stupor
I make it look so easy
na why dem Dey wan compete me eh
So Many transportation to my destination
But dem no fit to reach me
Ooo me I feel good
And e no get wetin they can do
You wey Dey think say you fit handle me
Ekwe no go fit to sample me eh
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Me wan drink to stupor
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Me wan drink to stupor
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
Forget tomorrow
Ahead ahead o
I feel like to discharge oo
So me wan drink to stupor
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Me wan drink to stupor